Fox Nigeria
Tuesday, June 13, 2023
  • Login
  • Latest
  • Nigeria
    • News
    • Politics
    • Metro & Crime
    • Entertainment
    • Viral & Weird
  • United States
    • US Entertainment
  • World
No Result
View All Result
  • Latest
  • Nigeria
    • News
    • Politics
    • Metro & Crime
    • Entertainment
    • Viral & Weird
  • United States
    • US Entertainment
  • World
No Result
View All Result
Fox Nigeria
No Result
View All Result
Home Nigeria Entertainment Celebrities

I almost became a Pastor, Here is why – Actress Tonto Dike reveals

by Jasper Chinedu
June 8, 2023
in Celebrities
0
I almost became a Pastor, Here is why - Actress Tonto Dike reveals
0
SHARES
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

PAY ATTENTION: Follow us on Instagram - get the most important news directly in your favourite app!

Nollywood actress wey don turn politician, Tonto Dikeh, don yan sey she almost become cleric as she dey grow up.

She talk sey she grow up for church and sey she be cell leader and worker for church.

Related

edit post
Cook-a-thon: Guinness World Records finally announces Hilda Baci as new record holder

Cook-a-thon: Guinness World Records finally announces Hilda Baci as new record holder

9 hours ago
edit post
120hrs cook-a-thon: This is wickedness to deny Hilda's success - Actor Ugezu slams chef Dammy

120hrs cook-a-thon: This is wickedness to deny Hilda’s success – Actor Ugezu slams chef Dammy

1 day ago

The thespian yan dis one for her Instagram page on Tuesday.

The actress sey she still dey value decency and she no dey comfortable for dresses wey reveal too much.

The mama of one write, “I grow up for church…

I be cell leader. I be Dept. Assistant. I almost become pastor. I still get 70% village mentality.. I dey so uncomfortable with revealing clothing…” [sic].

I failed for School na why I come dey act film – Actress Genoveva Umeh

Meanwhile, Fox Nigeria earlier report say Nigerian-British actress, Genoveva Umeh, don yan sey aldo acting don always dey her passion, she no study am from the beginning.

She talk sey she bin study law for university but she come realize sey acting na her real passion after she fail law for her first year.

PAY ATTENTION: Follow us on Instagram - get the most important news directly in your favourite app!

The thespian yan dis one for the latest episode of “Is This Seat Taken” podcast wey Nollywood actress, Chinasa Anukam, dey host.

She talk sey, “Studying law, I go fit talk sey na my decision. But I go still talk sey I come realize sey I be first generation immigrant, I know how hard my parents take work to bring me enter UK.

“So, I no want do course wey I just take like hobby. I think sey acting na hobby.

“I just dey think am like hobby for university and I dey think, yeah, when I finish school, I go come back come pursue am.

“But that one no happen until I fail my first year. I fail my first year for law. Na dat time I come realize sey I need start consider wetin I really want do instead of wetin I feel say I suppose do.”

What do you think about us writing Entertainment news in Pidgin? Should we stop or continue it? Please leave a comment below. We are here to serve you better, your wish is our command.

Related Posts

edit post
Cook-a-thon: Guinness World Records finally announces Hilda Baci as new record holder

Cook-a-thon: Guinness World Records finally announces Hilda Baci as new record holder

by Jasper Chinedu
June 13, 2023
0

A 26-year-old Nigerian chef, Hilda Baci embarked on a four-day cooking marathon from Thursday 11 May to Monday 15 May,...

edit post
120hrs cook-a-thon: This is wickedness to deny Hilda's success - Actor Ugezu slams chef Dammy

120hrs cook-a-thon: This is wickedness to deny Hilda’s success – Actor Ugezu slams chef Dammy

by Jasper Chinedu
June 12, 2023
0

Ugezu J Ugezu has criticized Chef Dammy for attempting a 120-hour cookathon to surpass Chef Hilda Baci's recent record of...

edit post
My father built me best studio in Nigeria, Wizkid and D'banj used to come there — Davido

My father built me best studio in Nigeria, Wizkid and D’banj used to come there — Davido

by Jasper Chinedu
June 12, 2023
0

Davido said his father, Chief Adedeji Adeleke, built him the best studio in Nigeria. He revealed that artists like Wizkid...

edit post
Burna Boy is not new cat, He is a music legend - Stonebwoy disagree with Davido

Burna Boy is not new cat, He is a music legend – Stonebwoy disagree with Davido

by Jasper Chinedu
June 12, 2023
0

Stonebwoy disagreed with Davido's statement that Burna Boy is a "new cat" in the music industry. He said Burna Boy...

edit post
I failed for School na why I come dey act film - Actress Genoveva Umeh

I failed for School na why I come dey act film – Actress Genoveva Umeh

by Jasper Chinedu
June 8, 2023
0

Nigerian-British actress, Genoveva Umeh, don yan sey aldo acting don always dey her passion, she no study am from the...

edit post
I wan marry again - Actress Caroline Danjuma cries out, seeks for amazing man

I wan marry again – Actress Caroline Danjuma cries out, seeks for amazing man

by Jasper Chinedu
June 8, 2023
0

Nollywood actress Caroline Danjuma, wey dem know as Carolyna Hutchings, don talk say she go like make she and her...

Leave a Reply Cancel reply

MORE ABOUT OUR COMPANY

About US          Terms and Conditions


Our Team          Policies and Standards


Contact Us        Don't Sell My Personal Information


Advert               Sitemap


DCMA Removal   Submit Article


Privacy Policy

SOCIAL MEDIA

Facebook

Twitter

Instagram

Youtube

Google News

© 2023 Fox Nigeria. All Rights Reserved.


Fox Nigeria is owned and managed by Raw Nigeria Newspaper Limited.

No Result
View All Result
  • Latest
  • Nigeria
    • News
    • Politics
    • Metro & Crime
    • Entertainment
    • Viral & Weird
  • United States
    • US Entertainment
  • World

© 2023 Fox Nigeria. All Rights Reserved.Fox Nigeria is owned and managed by Raw Nigeria Newspaper Limited.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In